Embassy - experience v1
v3

April 6, 2024

Embassy - experience v1

Afropop groovy ,sweet melody , guitar , galala

[Verse] Eh eh eh No be me you go use learn celebrity life style (Lifestyle) No be every time u dey flash your key and iPhone (and iPhone) Nobody plan to come to this world just to fumble (fumble) Maybe you never observe but same girl u use Benz carry last week dey my house now and. na Keke carry her come No be say I dey like to find trouble but u self no dey pad well [Chorus] Camiyaso no cambiyeso (cambiyeeh) Any metal wey enter street we dey melt am (melt am bruda) Even if u get muscle apply Usain bolt if u hear the buster Strong man wey no get sense , jew man wey get sense go use am count experience . so my brother make u no dey do like say ur life dey for tincan ( ooh oya tincan) [Verse 2] Camiyaso no cambiyeso (cambiyeeh) Any metal wey enter street we dey melt am (melt am bruda) No mind wetin I dey talk I know u be dey look my lyrics dey reason which colos I take But no be so na wetin awufu dey cause for free table wey Pablo throw order for [Chorus 2] Even if u get muscle apply Usain bolt if u hear the buster Strong man wey no get sense , jew man wey get sense go use am count experience. so my brother make u no dey do like say ur life dey for tincan ( ooh oya tincan)

0:00

0:00